NA YOUR WAY (KENNY KORE) LYRICS












 A calm sea nor fit make a sailor

Abi you don see a camel enter needle eye before

That road wey be narrow road

Still is a very narrow road


This is not a money song

NA YOUR WAY

No be say YOU no dey give money


YOUR WAY no be my way

YOUR WAY no be their way


Even though pain dey there

NA YOUR WAY

Persecution dey there

NA YOUR WAY

CHINEKE

NA YOUR WAY sure pass o


Even though suffer dey

NA YOUR WAY

Ewo

NA YOUR WAY

DADDY mo

NA YOUR WAY SURE PASS O


Sometimes sorrow dey there

NA YOUR WAY

Challenge dey there

NA YOUR WAY

No shaking

NA YOUR WAY SURE PASS O


Even sef peace dey

NA YOUR WAY

Mercy dey there

NA YOUR WAY

Oh favour dey there

NA YOUR WAY SURE PASS O


YOUR WAY

YOUR WAY

YOUR WAY


Gold must surely pass through fire

Abi you don here JEHOVAH talk lie before

YOUR eye is on the sparrow

YOU’RE watching over me


This is not a money song

NA YOUR WAY

No be say YOU no dey bless boku


Make YOUR WAY my way CHIM O

Make YOUR WAY their way


Even though pain dey there

NA YOUR WAY

Persecution dey there

NA YOUR WAY

CHINEKE

NA YOUR WAY SURE PASS O


Even though suffer dey there -Ewo!

NA YOUR WAY;…

DADDY mo


(Resp: Na Your Way, Na Your Way, Na Your Way, Sure Pass O)

Olorihie lorihe lorihe e

CHINEKE

No shaking

Even sef peace dey

Mercy dey there

Favour dey there o

Hmmmm

ODOGWUNAYA DADDY mo

NA your way sure pass o

I will tell the world NA YOUR WAY

I will tell them NA YOUR WAY

I will tell them NA YOUR WAY

SURE PASS O

Make I dey die dey go

I go tell them NA YOUR WAY

I go tell them say o

NA YOUR WAY SURE PASS O

Make I dey suffer dey go

I go tell them NA YOUR WAY

I go tell them NA YOUR WAY

SURE PASS O


YOUR mercy over me

Mercy e pass understanding

E dey boku\×5)

Ohhh ehhhh

CHINEKE

Ohhh

YOUR WAY

Lead let me follow

BABA

YOUR WAY SURE PASS

SURE PASS

Comments

Popular posts from this blog

SUNMISOLA AGBEBI ft SOLA ALLYSON - B'OLA

The Final Say by Ada Ehi - LYRICS

GOODNESS OF GOD LYRICS (Bethel Music)