NA YOUR WAY (KENNY KORE) LYRICS
A calm sea nor fit make a sailor Abi you don see a camel enter needle eye before That road wey be narrow road Still is a very narrow road This is not a money song NA YOUR WAY No be say YOU no dey give money YOUR WAY no be my way YOUR WAY no be their way Even though pain dey there NA YOUR WAY Persecution dey there NA YOUR WAY CHINEKE NA YOUR WAY sure pass o Even though suffer dey NA YOUR WAY Ewo NA YOUR WAY DADDY mo NA YOUR WAY SURE PASS O Sometimes sorrow dey there NA YOUR WAY Challenge dey there NA YOUR WAY No shaking NA YOUR WAY SURE PASS O Even sef peace dey NA YOUR WAY Mercy dey there NA YOUR WAY Oh favour dey there NA YOUR WAY SURE PASS O YOUR WAY YOUR WAY YOUR WAY Gold must surely pass through fire Abi you don here JEHOVAH talk lie before YOUR eye is on the sparrow YOU’RE watching over me This is not a money song NA YOUR WAY No be say YOU no dey bless boku Make YOUR WAY my way CHIM O Make YOUR WAY their way Even though pain dey there NA YOUR WAY Persecution dey there NA YOUR...